TY Mix, Darey Alade with his bare feet and Tubaba looking high...winks! This was in early 2008 when they were in the Studio recording Darey's Carry Go song which he featured 2baba and Naeto C.
Na wa o, just 2008 here na him they no sabi dress? Abeg shey na only me dey see the size of their big big jeans? or their black black unfresh faces? see TY Mix neck, now he go dey project fame dey fun boss judge. lol! Mehn this pics is encouraging..it is a clear message to us all that hard work pays. Keep up the good work Men!
No comments:
Post a Comment