Abeg make una help us tell her o say the over make up and short short skirt and bum shorts no dey help her image and her age at all. *na joke we dey o* lol. But seriously if you were close to her would you advise her to share this pics of her not so flattering backside? As nothing dey there according to 9ice ..winks, she suppose dey package am well. We know she loves the number 7, but na Figure 8 win am!
Read all the Freshest Gossips, Celebrity News, Lifestyle, Leaked Pics, Events, and News...in Original Naija style!
Monday, 1 December 2014
AYO ADESANYA AND HER DWINDLING DRESS SENSE: SHARES UNFLATTERING PICTURES OF HER BACKSIDE!
Abeg make una help us tell her o say the over make up and short short skirt and bum shorts no dey help her image and her age at all. *na joke we dey o* lol. But seriously if you were close to her would you advise her to share this pics of her not so flattering backside? As nothing dey there according to 9ice ..winks, she suppose dey package am well. We know she loves the number 7, but na Figure 8 win am!
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment